Menu

  • Home
  • Trending
  • Recommended
  • Latest

Top Categories

  • Comedy
  • Entertainment
  • Film & Animation
  • Music
  • News & Politics
  • People & Blogs
  • Uncategorized

Recommended Channels

  • Naija Jamzzz
  • Abbey

Recent

  • THE SWITCH | BRODA SHAGGI | MR MACARONI
  • SONTONY – Agban Noutô ft Cesario & Zeze woli-vi ( Audio official )
  • Zeze Woli Vi – Agbara
Talkvogue
No Result
View All Result
  • Login
UPLOAD
Talkvogue
No Result
View All Result

Joeboy – Focus (Visualizer)

0 Views
4 months ago
0 0
0
Share
Facebook Twitter Pinterest
    Naija Jamzzz Naija Jamzzz
    1 Subscriber
    Subscribe

    Focus is a song about unrequited love and a romantic interest not being straightforward about their intentions with you,” JOEBOY says, noting that the lyrics were based on situations experienced by one of his producers during the making of his debut album Somewhere Between Beauty & Magic.

    Download & Stream Here: https://empawaafrica.lnk.to/JoeboySBBM​​

    Lyrics

    Oo no no ye ye ye

    Focus, sey me I dey try focus
    Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassup

    Sey you for let me know wetin dey your mind
    And I go let you know wetin dey mind
    So we fit both know
    Wetin we dey find
    Straight to the point make we no waste our time

    Sey you no need to dey buga
    You no need to dey form
    And you only need to let me know
    If I’m the one you want

    Sey you no need to dey buga no no
    You no need to dey form
    And you only need to let me know
    If I’m the one you want

    Tori moti
    Moti moti moti moti moti
    Moti shayo
    You driving me crazy
    I’m feeling so lazy

    Tori moti moti moti
    Moti moti moti moti baby
    You driving me crazy
    I’m feeling so lazy yeah

    To like person no be crime
    And if you like person show your sign
    I know sey I be player those times
    Oh no

    So you for let me know wetin dey your mind
    And I go let you know wetin dey mind
    So we fit both know
    Wetin we dey find
    Straight to the point make we no waste our time

    Sey you no need to dey buga
    You no need to dey form
    And you only need to let me know
    If I’m the one you want

    Sey you no need to dey buga no no
    You no need to dey form
    And you only need to let me know
    If I’m the one you want

    Tori moti
    Moti moti moti moti moti
    Moti shayo
    You driving me crazy
    I’m feeling so lazy

    Tori moti
    Moti moti moti moti moti
    Moti baby
    You driving me crazy
    I’m feeling so lazy ye

    To like person no be crime
    Sey you for let me know wetin dey your mind
    And I go let you know wetin dey my mind
    Wetin we dey find
    Straight to the point make we no waste our time

    Connect with Joeboy:
    Instagram: https://www.instagram.com/joeboyoffic…​
    Twitter: https://twitter.com/joeboyofficial​​
    Facebook: https://www.facebook.com/iamjoeboy/​​
    Soundcloud: https://soundcloud.com/joeboyofficial​​
    YouTube: https://bit.ly/34vsXwG​​

    #Joeboy​​ #Focus​​ #SBBM

    Source: YouTube
    Category: Music
    Next Post
    Joeboy – Door (feat. Kwesi Arthur) [Official Video]

    Joeboy - Door (feat. Kwesi Arthur) [Official Video]

    Leave a Reply Cancel reply

    Your email address will not be published. Required fields are marked *

    Recommended videos

    Joeboy – All For You (Official Video)
    2:43

    Joeboy – All For You (Official Video)

    1 Views
    June 3, 2021
      When A Yahoo Boys Client /Maga Falls Sick 😩😩😩
      1:00

      When A Yahoo Boys Client /Maga Falls Sick 😩😩😩

      0 Views
      June 4, 2021
        The New Normal Official Movie Trailer: Mercy Johnson, RMD, Yemi Blaq, BrodaShaggi, (2020/2021)
        2:17

        The New Normal Official Movie Trailer: Mercy Johnson, RMD, Yemi Blaq, BrodaShaggi, (2020/2021)

        0 Views
        June 9, 2021
          Dangbana Republik & Bella Shmurda – Rush (Official Video)
          2:33

          Dangbana Republik & Bella Shmurda – Rush (Official Video)

          1 Views
          June 3, 2021
            Show More

            Copyright (c) 2019 by Jegtheme.

            • About
            • Contact
            No Result
            View All Result
            • Trending
            • Recommended
            • Latest
            • Upload Video
            • Log In

            © 2021 Tellangels

            Welcome Back!

            Login to your account below

            Forgotten Password?

            Retrieve your password

            Please enter your username or email address to reset your password.

            Log In

            Add New Playlist