Menu

  • Home
  • Trending
  • Recommended
  • Latest

Top Categories

  • Comedy
  • Entertainment
  • Film & Animation
  • Music
  • News & Politics
  • People & Blogs
  • Uncategorized

Recommended Channels

  • Naija Jamzzz
  • Abbey

Recent

  • THE SWITCH | BRODA SHAGGI | MR MACARONI
  • SONTONY – Agban Noutô ft Cesario & Zeze woli-vi ( Audio official )
  • Zeze Woli Vi – Agbara
Talkvogue
No Result
View All Result
  • Login
UPLOAD
Talkvogue
No Result
View All Result

Rema – Woman (Official Music Video)

1 Views
4 months ago
0 0
0
Share
Facebook Twitter Pinterest
    Naija Jamzzz Naija Jamzzz
    1 Subscriber
    Subscribe

    Stream Rema’s Woman:
    https://rema.lnk.to/womanSo

    Lyrics:
    Burssbrain
    Ozedikus Nwanne
    Another banger

    I’m in love with plenty women
    I no mind marry all of them
    E no matter the shape or color
    I go make sure say I must collect
    I get one wey be my sponsor
    I get one wey dey call me honey
    One wey dey do me witchy witchy
    She dey do like Patience Ozokwor

    Wole ka lo
    Get in my room make you la tan
    Body dey move like a python
    Love wey dey give me iron
    Wole ka lo
    After the room to the parlour
    Bend make you pose for my cannon
    Love wey dey boost my iron

    I too like woman
    I too like woman
    Me I no dey gboran
    Me I no dey gboran
    I too like woman
    I too like woman
    Me I no dey gboran
    Me I no dey gbo…

    Sa koloweko eh (oweko)
    Sa koloweko eh (oweko)
    Ikebe wamé jar
    ( jar one jar two jar three)
    Sa koloweko eh (oweko)
    Sa koloweko eh (oweko)
    Ikebe wamé jar
    ( jar one jar two jar three)

    Too many girls in my DM
    Uganda to London to Benin
    I pray make I no go reply them
    Never to be an olobe Oo
    Lobe Oo
    Kpakoro back to the matter Oo
    Since I dey look all your picture Oo
    Girl you go finish my data Oo
    (Asampeteprokotomakule mstchwww)

    Hmm I dey see girls for my explore
    Dem many wey me I adore
    If they no do no be by force
    Plenty wey dey wey go concur
    Dey wey go concur
    Enter the room gimme your phone
    Make dem no go see me for blog

    Wole ka lo
    Get in my room make you la tan
    Body dey move like a python
    Love wey dey give me iron
    Wole ka lo
    After the room to the parlour
    Bend make you pose for my cannon
    Love wey dey boost my iron

    I too like woman
    I too like woman
    Me I no dey gboran
    Me I no dey gboran
    I too like woman
    I too like woman
    Me I no dey gboran
    Me I no dey gboran

    I too like woman
    I too like woman
    Me I no dey gboran
    Me I no dey gboran
    I too like woman
    I too like woman
    Me I no dey gboran
    Me I no dey gboran

    Sa koloweko eh (oweko)
    Sa koloweko eh (oweko)
    Ikebe wamé jar
    ( jar one jar two jar three)
    Sa koloweko eh (oweko)
    Sa koloweko eh (oweko)
    Ikebe wamé jar
    ( jar one jar two jar three)

    (Rema spiritual vibes)

    (Cheun)
    You see, as a man
    I just want to relax and be taken care of
    is it too much to ask?

    (Woman Woman!)

    **** More From Rema *****

    Stream Rema’s Alien on YouTube:

    Stream Rema’s Ginger Me on YouTube:

    Stream Rema’s Beamer on YouTube:

    Stream Beamer on other streaming services:
    https://rema.lnk.to/BeamerID

    Stream Rema’s Bad Commando on YouTube Music:
    https://music.youtube.com/playlist?list=OLAK5uy_mvWOmbI5twuu6aqkg7igYHodgHAj1zf7w

    Stream Rema’s Bad Commando on other streaming services:
    https://rema.lnk.to/BadCommandoSo

    Stream Rema’s Debut EP:
    https://rema.lnk.to/RemaEPID

    Stream Rema’s Apple Music Essentials:
    https://rema.lnk.to/GENMKTID/applemusic

    Stream Rema’s Spotify Essentials:
    https://rema.lnk.to/GENMKTID/spotify

    Follow Rema:
    https://rema.lnk.to/SocialsID

    Visit Rema’s official website:
    https://www.officialremamusic.com/

    #Rema #Woman

    Source: YouTube
    Category: Music
    Next Post
    Rema x Rvssian – Beamer (Bad Boys) [Official Music Video]

    Rema x Rvssian - Beamer (Bad Boys) [Official Music Video]

    Leave a Reply Cancel reply

    Your email address will not be published. Required fields are marked *

    Recommended videos

    Johnny Drille – Awa Love ( Official Audio )
    4:27

    Johnny Drille – Awa Love ( Official Audio )

    0 Views
    June 3, 2021
      Ladipoe – Double Homicide ( Official Music Video )
      2:33

      Ladipoe – Double Homicide ( Official Music Video )

      0 Views
      June 3, 2021
        Johnny Drille – Halleluya ft. Simi ( Official Music Video )
        3:53

        Johnny Drille – Halleluya ft. Simi ( Official Music Video )

        0 Views
        June 3, 2021
          Dangbana Republik & Bella Shmurda – Rush (Official Video)
          2:33

          Dangbana Republik & Bella Shmurda – Rush (Official Video)

          1 Views
          June 3, 2021
            Show More

            Copyright (c) 2019 by Jegtheme.

            • About
            • Contact
            No Result
            View All Result
            • Trending
            • Recommended
            • Latest
            • Upload Video
            • Log In

            © 2021 Tellangels

            Welcome Back!

            Login to your account below

            Forgotten Password?

            Retrieve your password

            Please enter your username or email address to reset your password.

            Log In

            Add New Playlist